+ Eksplore, buy abi kreate yor own NFT art/kolectibols...
+
+ Make yu eksplore NFT art
+
+
-For ethereum.org, dem dey yus NFTs to show say pipol don kontribute to awa GitHub repository abi attend kolls, and dem even get awa own NFT domain name. If yu kontribute to ethereum.org, yu fit klaim one POAP NFT. Some crypto meetups don yus POAPs as tickets. [More to dey kontribute](/contributing/#poap).
+Abi konsida one ticket for one sport event. Just like pesin wey dey **organise one event fit shuse many tickets to sell**, pesin wey kreate NFT fit deside hau many replikate dey. Somtaims dis dey resembol am, like 5000 General Admishon tikets. Somtaims dem dey mint plenti wey bi di same, but ish one difren smoll, like one ticket wit one seat wey dem assign. Pipol fit buy and sell dem peer-to-peer witout paying ticket handlas and di pesin wey buy go always get asurans for di ticket authentisity as dem dey shek di kontract address.
+
+For ethereum.org, **dem dey yus NFTs to show sey pipol don kontribute wella** to awa Github repository (dem don program di website, write abi modify artikol...), don translate awa kontent, abi attend awa komunity kolls, and wi even get awa own NFT domain name. If yu kontribute to ethereum.org, yu fit klaim one[POAP](/glossary/#poap) NFT. Some crypto meetups don yus POAPs as tickets. [More to dey kontribute](/contributing/#poap).
![ethereum.org POAP](./poap.png)
-Dis website folow get alternative domain name powered by NFTs, **ethereum.eth**. Our`.org`address dey sentraly manaj by one domain name system (DNS) provida, but ethereum`.eth` don regista on Ethereum via di Ethereum Name Servis (ENS). And na wi own and dey manaj am. [Yu fit shek awa ENS rekord](https://app.ens.domains/name/ethereum.eth)
+Dis website get anoda domain name wey NFTs pawa, **ethereum.eth**. Na one domain name system (DNS) provida dey sentraly manaj awa`.org`address, but ethereum`.eth` dey regista on Ethereum via di Ethereum Name Savis (ENS). And na wi dey own and dey manaj am. [Make yu shek awa ENS rekod](https://app.ens.domains/name/ethereum.eth)
[More on ENS](https://app.ens.domains)